laslas
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English last
Pronunciation
- láslâs
Adverb
- Wetin de dey use talk about someting wey go still happen.
- Laslas everybody go die. — (Eventually, we'll die.)
- If you no read, laslas you go fail. — (If you do not read, you will fail eventually.)
Translation
- English: finally, eventually