lowwaist
Naija
Etymology
From English: low and waist
Pronunciation
- lòwêst
Noun
- Wetin person wear wey be sey dey touch im waist.
- Better pikin no go wear lowwaist. — (Good kids don't wear clothes that no hang below the waist line.)
- Some kind top no no fine if you no wear lowwaist skirt follow am. — (Some tops are not fine if you don't wear a skirt below your waist line.)
Translations
- English: low waist