ntor

Revision as of 02:59, 4 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • ńtɔ̀ɔ̂

Play Play

Interjection

  1. Wetin de dey tell person wey be sey bad ting wey do person good for am.
    • I no tell you? You no dey gree hear word! Ntor!  — (Didn't I tell you? You don't listen. You deserve it!)
    • You don see as e dey be, shey? Ntor.  — (You have seen how things play out, right? You deserve it.)
  2. Wetin small small pikin dem de use dey yab anoder person. Dem go carry one one hand use drag eye come down con comot tongue for outside.
    • See as dis pikin dey cry say im broder do am ntor.  — (Look at the way this child is crying because his brother told him in a jeering manner that that was good for him.)
    • As e fall for ground all of dem shout say ntor.  — (As he fell on the ground, all his friends shouted that it served him right.)

Antonym

Translation

  • English: You deserve it, good for you