pele

Revision as of 08:34, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

kpele

Etymology

  • From: Yoruba pele (take care / sorry)

Pronunciation

kpɛ̀lɛ̌


Interjection

  • Wetin de dey tell person make someting no really pain am.
  • Pele boss. I no see cab na im make I come late.  — (Sorry sir. I didn't see a cab that's why I came late.)
  • De no go do anyting, but if bad ting go sup now, de go begin people make de come tell us pele pele. Pele na di road wey dey suppose fix?  — (They won't do anything, but if a mishap occurs, they'll send people to visit us and apologize. Are apologies the roads they are supposed to fix?)

Synonym

doh, sorry

Antonym

ntor

Translation

  • English: sorry