style style

Naija

Etymology

From: English style

Pronunciation

  • staǐ staǐ

Play Play

Adverb

  • Make person dey use sense to dey do someting.
  • She dey use style style dey ask me if I don marry.  — (She cleverly asked if I am married.)
  • My elder broder dey use style style dey comot go club for night.  — (My elder brother cleverly leaves the house at night to go to night club.)

Translations

  • English: cleverly, stylishly