age
Naija
Etymology
From: English age
Pronunciation
- êdʒ
Noun
- Di number of years wey person don live for dis world.
- My age no matter. — (bbc__9101, my age does not matter.)
- E senior me for age, but I senior am for level. — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She is older than me in age, but my rank at work is higher than hers.)
- But many of dem dey marry for younger age. — (bbc__49906, Many of them marry at a very young age.)
- I no be your age o. — (Egbokhare _2020, I am not your age mate.)
Translations
- English: age