half current

Revision as of 19:17, 29 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English half and current

Pronunciation

  • háfkɔ̄rɛ̀nt

Play Play

Noun

  • Light wey no reach as e suppose be from meter go inside house.
  • Na half current dem dey give us and dem want make we dey pay full bill.  — (The electric voltage is low while the electric bill is always high.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: low voltage