fatibobo
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: fat and bum
Pronunciation
- fàtíbɔ̀bɔ́
Definition
Person wey get too much fat for body.
Noun
- Dat boy don turn fatibobo. — (NSC_Shulamite_2020, That boy has become fat)
Adjective
Sey person fat
- Dat fatibobo girl don kpai o. — (NCS_Shulammite 2020, That fat girl has died. )
- E pikin na fatibobo. — (Egbokhare 2020, his child is obese)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: obese