sharp

Revision as of 12:18, 27 October 2020 by 154.66.34.35 (talk)

Naija

Alternative forms

  • sharp-sharp

Etymology

From: English sharp

Pronunciation

  • ʃâp

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 17
  • Frequency rank in NSC treebank: 523
  • Frequency in raw corpus: 236
  • Frequency rank in raw corpus: 1182

Adjective

  • na wen pesin sabi wetin dey
    • Tope na sharp guy. Egbokhare_2020.  — Tope is an intelligent guy
  1. make dem do someting quick quick
    • Dem release her sharp sharp.  — (bbc__29441, _They releaased her quickly_)
    • Di high score win on Saturday don make di Falcons enta semi-finals sharp sharp.  — (bbc__35165, __the high number of scores by the Falcons shot them to semi final quickly__)
    De club den hire Julen Lopetegui for replace e before World Cup but deh sack e sharp sharp.  — (bbc__102133, __no translation__)
  2. conj (frequency:6)
    And our warranty na sharp, sharp,  — (NST_cleaned__4816, __no translation__)
    Swansea dey sharp, discipline and hungry.  — (bbc__6256, __no translation__)
  3. obj (frequency:3)
    We need to attend to sharp, sharp.  — (NST_cleaned__255, __no translation__)
    Sharp sand and granite List of materials and how much dem go chop to build bungalow for Eastern Nigeria.  — (bbc__88231, __no translation__)
  4. case (frequency:3)
    We need to attend to sharp, sharp.  — (NST_cleaned__255, __no translation__)
    And so as a sharp, sharp, sharp, sharp, sharp eh bae, make I sharpally carry myself before anybody come carry me eh, pursue me commot.  — (NST_cleaned__12112, __no translation__)
  5. aux (frequency:2)
    Di Playboy clubs climb on top di success of di magazine Hefner dey sharp  — (bbc__32205, __no translation__)
    Dem think say dis na foreign thing but sabi people don carry out research wey show say music lesson go make your pickin dey sharp.  — (bbc__9667, __no translation__)
  6. mark (frequency:2)
    Students dem wey brain sharp sometimes dey need wetin dey more-challenging, extra support or di freedom to learn as dem fit.  — (bbc__92457, __no translation__)
    Other way for pickin wey don grow small, na if dem use anything wey sharp, and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pickin.  — (bbc__81277, __no translation__)
  7. obl:mod (frequency:2)
    Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger.  — (bbc__81349, __no translation__)
    About two nights ago, some mammy girls come to my house sharp one o'clock for night.  — (bbc__129, __no translation__)
  8. aux-mark (frequency:2)
    Infact research don also show say no be only pickin music dey help to dey sharp, old people too dey benefit from am.  — (bbc__59963, __no translation__)
    Every mama and papa want dia pickin to dey sharp, to do well-well for life, so dem dey find different means to make am happen.  — (bbc__86391, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • gats 0.48 156, sofri 0.46 136, brain 0.46 237, sharp-sharp 0.46 99, quick 0.44 608, just 0.44 5577, pepper 0.42 252, online 0.42 309, sometin 0.42 246

Antonyms

  • gats 0.48 156, sofri 0.46 136, brain 0.46 237, sharp-sharp 0.46 99, quick 0.44 608, just 0.44 5577, pepper 0.42 252, online 0.42 309, sometin 0.42 246

Translations

  • English: smart