sharp

Revision as of 17:06, 27 October 2020 by 154.66.34.35 (talk)

Naija

Alternative forms

  • sharp-sharp

Etymology

From: English sharp

Pronunciation

  • ʃâp

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 17
  • Frequency rank in NSC treebank: 523
  • Frequency in raw corpus: 236
  • Frequency rank in raw corpus: 1182

Adjective

  1. na type of sound
    • Sharp sand and granite dey list of materials and how much dem go chop to build bungalow for Eastern Nigeria.  — (bbc_88231. Sharp sand and granite and the cost is on the list of materials needed to build a bungalow in the East.)
    • And so as a sharp bae, make I sharpaly carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot.  — (NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)
    • Dem think say dis na foreign ting but sabi people don carry out research wey show say music lesson go make your pikin dey sharp.  — (bbc__9667. They think being intelligent is due to foreign things but research has shown that music lessons can make a child smart_)
    • Students dem wey brain sharp sometimes dey need wetin dey more-challenging, extra support or di freedom to learn as dem fit.  — (bbc__92457, __)

na someting wey fit cut easy

    • {{ux|dv|Other way for pikin wey don grow small, na if dem use anything wey sharp, and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pickin. |(bbc__81277, __no translation__)}

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: smart

Adverb

    • About two nights ago, some mammy girls come to my house sharp one o'clock for night.  — (bbc__129, __no translation__)
    • Infact research don also show say no be only pikin music dey help to dey sharp, old people too dey benefit from am.  — (bbc__59963, __no translation__)
    • Every mama and papa want dia pickin to dey sharp, to do well-well for life, so dem dey find different means to make am happen.  — (bbc__86391, __no translation__)

Related forms

[[sharp sharp], sharpally

Synonyms

brain

Antonyms

Translations

  • English: smart

Adjective

  • na wen pesin sabi tings
    • Tope na sharp guy. Egbokhare_2020.  — Tope is an intelligent guy
    Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger.  — (bbc__81349, A child that is as sharp as a razor needs new tings to remain tops_)
  1. make someting quick quick
    • Dem release her sharp sharp.  — (bbc__29441. They releaased her quickly)
    • Di high score win on Saturday don make di Falcons enta semi-finals sharp sharp.  — (bbc__35165, __the high number of scores by the Falcons shot them to semi final quickly__)
    De club den hire Julen Lopetegui for replace e before World Cup but deh sack e sharp sharp.  — (bbc__102133, __no translation__)
  2. conj (frequency:6)
    And our warranty na sharp, sharp,  — (NST_cleaned__4816, __no translation__)
    Swansea dey sharp, discipline and hungry.  — (bbc__6256, __)