agbede
Naija
Etymology
- From Yoruba and Edoid languages
Pronunciation
- àgbɛ̀dɛ̀
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency in raw corpus: 0
Noun
Person wey use iron dey from many many tings like cultlass, hoe and oder tings.
- Di old man be agbede. — (Egbokhare_2020, The old man is a blacksmith.)
Translations
- English: blacksmith