washer woman
Naija
Etymology
From: English washer
Pronunciation
- wɒ̄ʃ wʊ́mæ̀n
Definition
Man wey im work na to dey wash cloth for people.
Noun
- Di washer man don come carry the cloth go wash. — ( The washer has carried the clothes for laundry.)
- Na washer man I do before I con get admission enter school. — ( I worked as a laundry man before I gained admission into the university.)
Related forms
Translation
- English: washer