e

Revision as of 14:45, 17 November 2020 by 160.152.249.27 (talk) (→‎Pronoun)

Naija

Alternative forms

im

Etymology

From: English e

Pronunciation

  • è

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1559
  • Frequency rank in NSC treebank: 10
  • Frequency in raw corpus: 42295
  • Frequency rank in raw corpus: 11

Pronoun

Na word we de dey use show wheder na man or woman or ting de don dey talk about before


  1. Egbokhar'
    E dey come. E don run.  — (It/she/he has ran away.)
  1. e.  — (brila__2085, __no translation__)
    e...  — (NST_cleaned__32363, __no translation__)
  2. conj:
    E, g~, it depends o.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__79, It...it...it depends.)
    E, abi no be man world?  — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__152, It's... or is it not a man's world ?)
  3. case
    Wetin God talk wen e.  — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__164, What did God say when he...)
    Ah see how e bi bold and de strength for inside e.  — (bbc__7506, __no translation__)
  1. E no, e no tell…  — (ENU_27_Mechanic-Guys_DG__135, You didn't ... you didnt ta- ...)
    E no, e no teach us.  — (IBA_22_School-Children_DG__4, He did not teach us.)
  2. conj
    But e dey talk sey e and im Father dey work together with one mind.  — (jw__46806, __no translation__)
    When e and im disciples dey waka for the town, dem see one blind man wey dey beg.  — (jw__20710, __no translation__)
  3. cc
    But e, but e, but e…  — (ENU_31_Imo-State-Politics_DG__148, but...but...but...)
    Di and e no get sense.  — (ja102__1727, __no translation__)
  4. acl:re
    Na wetin Paul mean when e sey dem die leave sin but dem dey alive for God matter.  — (jw__13401, __no translation__)
    Na im remain be di only decisive game as e be sey MFM dominate dat game from start to finish.  — (WAZK_02_Nigerian-Football-League_M__28, He remain the only decisive game as it is that MFM dominated that game from the beginning to the end.)
  5. de
    Di e pass thru di reading, after di small tok-tok wey dem do ontop-am.  — (ja102__1623, __no translation__)
    Ezekiel Henty scored a first-half brace as Puskas Academy secured an e ...  — (brila__656, __no translation__)
  6. obj
    e ‘do plenty work’ for people wey dey congregation.  — (jw__4989, __no translation__)
    Apostle Paul talk sey e “condemn the world with im faith.” People go don laugh Noah and even cause trouble for am.  — (jw__27367, __no translation__)
  7. nsubj
    But e JAY-Z say we get very good relationship;  — (bbc__22512, __no translation__)
    So I am not afraid sey I no get money, I'm not afraid sey e get some things wey dey my heart wey I never do.  — (WAZL_10_Oga-Madam_DG__81, So, I am not afraid that I do not have money. I'm not afraid that there are things that are in my heart that I have not yet done.)
  8. nmod
    Even e imself go die as e don tell im apostles.  — (jw__20421, __no translation__)
    if e go dere e no fit receive e no-- healing no fit take place for dat person life lailai  — (deuber__4463, __no translation__)
  9. amod
    NAOMI OSAKA Tennis Aged 21, Naomi won her and Japan's first e ...  — (brila__1036, __no translation__)
    NAOMI OSAKA Tennis Aged 21, Naomi won her and Japan’s first e ...  — (brila__1037, __no translation__)
  10. advmod
    See if e~, if e, if all dose children, if de close normal time, de go come house, do deir assignments even, rest.  — (ENU_06_After-School-Lessons_DG__110, See, if they... if they, if all these children, if they close at the normal time, they will come home, do their assignment, even rest.)
    Every pikin get di right mey e b sey e get di care wey mama and papa dey give pikin and as e be like dat, e no go get pikin wey de go comot for im mama and papa wey be sey di pikin no talk sey im want comot if e np be sey – na because of im school or im betterbody ;  — (hildrights__318, __no translation__)


Translations

  • English: he/she/it