abiku
(Redirected from Abiku)
Naija
Etymology
From Yoruba abiku (stillbirth)
Pronunciation
- àbíkú
Noun
- Pikin wey de born wey die wey im mama still born am again. Dem still dey call am born to die pikin.
- I hear sey if you too dey go river go do ebo you no go born abiku. — (I heard that if you frequently go to the river to give sacrifices, you will not give birth to a reincarnated child.)
- Im pikin die before five months, na abiku. — (Her child died before he was five months he is reincarnated.
Synonym
Translation
- English: reincarnated children