adoncare

(Redirected from Adoncare)

Naija

Alternative forms

I don care

Etymology

From English: I don't care.

Pronunciation

  • àdɔ̀nkjá

Play Play

Noun

  • Make person no take someting serious.
  • Me I no just like di way my husband carry dey do adoncare wit my market matter.  — (I do not like the way my husband behave nonchalantly about my business.)
  • countrypeople know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do adoncare put.  — (The masses are aware that the government does not care about the poor.)

Translations

  • English: 'negligence, nonchalance, levity