agogo
(Redirected from Agogo)
Naija
Etymology
From: Edoid and Yoruba, agogo ‘clock’, ‘gong’, ‘bell’
Pronunciation
- ágógó
Noun
- Wetin be like iron cup, wey dey make noise when dey nack am.
- All dose agogo wey dese watchmen dey knack for night, I no dey like am o. — (The gong the vigilantes sound at nights, I do not like it.)
Translations
- English: gong, bell