akowe

(Redirected from Akowe)

Naija

Etymology

From: Yoruba (Clerk or Secretary)

Pronunciation

  • ákɔ̀wé

Play Play

Noun

  • Name wey dem dey call person wey dey write for meeting.
  • Na oga Nedu be di akowe for dis company o.  — (It's Mr Nedu who is the Company Secretary.)
  • Na until dem don fit make person deir akowe before dat group go fit touch deir money.  — (Until they elect a secretary, that association will not be able to access their fund.)
  • Dem go do di election for di meeting of all di gumbody country dem wey di big akowe arrange for di Headquarter of United Nation.  — (gumbody__30. The election of the organization will hold at the headquarters as arranged by the Secretary.)

Translations

  • English: A secretary or scribe of an association any literate person.