alarm

(Redirected from Alarm)

Naija

Etymology

From: English alarm

Pronunciation

  • àlâm

Play Play

Noun

  1. Sey hunger dey catch person.
    • Omo, Alarm dey town.  — (Brother, people are hungry all around.)
    • Dis alarm no blow reach your side?  — (Aren't you also experiencing hard times?)
  2. Di time wey person set make someting remind am sey di time don reach.
    • Set di alarm to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep.  — (bbc__88055, Set the alarm and place it at some distance away from the child.)
    • NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di alarm finish, di time don pass.  — (bbc__69351, NASA missed the alarm set to signal the best timing and weather to launch to space.)
  3. Sey somting warn person sey kasala dey.
    • Dis happen after dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute alarm make di agency to miss dia 65-minute weather window.  — (bbc__40704, It happened after they aborted the flight on Saturday because of a last-minute warning that made them miss out on the 65-minute grace period.)
    • Oga Gambo explain say wen police bin get di alarm of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem.  — (bbc__76635, Mr Gambo said that when the police got the warning they initially chased them to Kwosanda junction and exchanged fire.)

Translations

  • English: alarm, warning