alligator
(Redirected from Alligator)
Naija
Etymology
From: English alligator
Pronunciation
- àlɪ̀gétɔ̀
Noun
- Na one kind green animal wey be like big lizard wey dey live for water side.
- Na so so alligator de waka comot for bush anyhow for our area wey near small river. — (NSC_2021, Alligators are a common sight in our area where the bush is close to a lake.)
Translations
- English: alligator