alufa

(Redirected from Alufa)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Yoruba alufaa: person wey dey organize people make dem follow God relate.

Pronunciation

  • àlùfá

Play Play

Noun

  • Man wey dey lead for moslem religion.
  • E be alufa.  — (Egbokhare_2020, He is a muslim cleric.)

Translations

  • English: a muslim cleric