and
(Redirected from And)
Naija
Etymology
From: English and
Pronunciation
- àn
Conjunction
- Word wey dey join word for talk talk.
- Kpatakpata, e go say go and lock am. — (IBA_18_Money-Wahala_M__13, The worst s/he will say is lock him up.)
- If you jam person, and person... or person jam you, we go repair am for you ni. — (LAG_12_Insurance_MG__91, If you hit or are hit by in the car, it will be repaired all the same.)
Translations
- English: and