any

(Redirected from Any)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English any

Pronunciation

  • ɛ́ní

Play


Adjective

  • Word wey de dey use count sey someting dey.
  • Hope sey any of the rulers or Pharisee never put faith for am?  — (jw__1202, Hope none of the rulers or Pharisees have not put their trust in him.)
  • And you see if person car just get small problem, or any small problem like dis, di person don dey worry.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__20, And you see, if a person's car has a little problem, the person will be worried.)

Related forms

Translations

  • English: any

Pronoun

  • Word we de dey use show weder someting reach number wey de fit or no fit count sey e reach someting.
  • Dem no break any of im bone  — (jw__6686, they did not break a single bone of his.)
  • That na why e no want make any of us ‘dey lie.’ Sometimes, to talk true fit hard us or e fit make us shame.  — (jw__22197, That is why s/he does want us to tell lies. though speaking the truth may be difficult or plain embarrassing.)

Translations

  • English: any