anyting

(Redirected from Anyting)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English anyting

Pronunciation

  • énítîn

Play Play

Pronoun

  • Word wey person dey use when e no matter wetin di ting be.
  • Anyting wey you wan buy, buy am.  — (IBA_07_Na-Love_DG__253, whatever you wish to buy, buy.)
  • Anyting you want, I go give you.  — (NST_cleaned__33485, Your wish is my command.)
  • De no dey like fight, or anyting.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__35, They are not belligerent or anything like that.)


Related forms

Translations

  • English: anything