aroko
(Redirected from Aroko)
Naija
Etymology
From: Yoruba ara and oko.
Pronunciation
- àrókò
Adjective
- Person wey dey behave one kind sake of sey e no get correct book sense.
- You be aroko. — (Egbokhare_2021, You are not enlightened.)
- Person wey im eye no open
- If she say she no go marry you because you be aroko, before you start to vex, first reason if wetin she talk na true. — (If she refused to marry you because you are not enlightened, before you get angry, find out if she saying the truth.)
Translations
- English: an unenlightened person