askiaski

(Redirected from Askiaski)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English ask

Pronunciation

  • àskìáskí

Play Play

Noun

Wetin person dey do wey be set e dey question wey no dey finish.

  • Police carry am go do askiaski.  — (NSC_2022, The police took him to interrogate him.)
  • I no dey like person wey dey do askiaski.  — (NSC_2022, I don't like people who ask too many questions.)

Translations

  • English: interrogation

Adjective

Na person wey like make anoder person dey answer e question dem we no dey ever finish.

  • Azu na askiaski.  — (NSC_2020, Azu asks too many questions.)


Synonyms

Translations

  • English: an overly inquisitive person