backman
(Redirected from Backman)
Naija
Etymology
From: English back and man
Pronunciation
- bàkmân
Noun
- Person wey be sey na im no go let ball enter im side net for football.
- Na backman we want. — (It's a defender we want.)
- Leon Balogun na central backman wey be 29 years. — (bbc__63730, __Leon Balogun is a central defender and he is 29years old.)
Synonyms
Translations
- English: defender (football)