Bakassi
Naija
Etymology
From: Niger-delta region
Pronunciation
- bakasi
Noun
- na woman bottom.
- Na that woman wey get big bakassi dem say kill di man. — Agnes_2020,(The man was killed by the bossomly woman.)
- Dat lecturer too dey like babes wey get bakassi! — NSC_Agnes_2020, The chairman was given several rounds of applause.)
- na name of place for River State.
- I dey feel for bakassi o, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija. — Agnes_2020,(Sadly, Bakassi community neither belongs to Cameroun nor Nigeria.)
Synonyms
Translations
- English: buttocks