Bakassi

Naija

Etymology

From: Niger-delta region

Pronunciation

  • bàkásì

Play Play

Noun

  1. Name of place.
    • I dey feel for bakassi o, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija.  — (Agnes_2020,Sadly, Bakassi community neither belongs to Cameroun nor Nigeria.)
  2. Woman nyash
    • Na that woman wey get big bakassi dem say kill di man.  — (Agnes_2020, The man was killed by the busty woman.)

Synonyms

bottom, ikebe, ukwu

Translations

  • English: Bakassi, buttocks