Bakassi

Revision as of 16:41, 10 November 2020 by 154.66.41.151 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''Niger-delta region'' ===Pronunciation=== *bakasi <sm2>Pcm-ng-bakassi.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-bakassi.m.ogg</sm2> ===Noun=== #na woman botto...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Niger-delta region

Pronunciation

  • bakasi

Play Play

Noun

  1. na woman bottom.
    • Na that woman wey get big bakassi dem say kill di man.  — Agnes_2020,(The man was killed by the bossomly woman.)
    • Dat lecturer too dey like babes wey get bakassi!  — NSC_Agnes_2020, The chairman was given several rounds of applause.)
  2. na name of place for River State.
    • I dey feel for bakassi o, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija.  — Agnes_2020,(Sadly, Bakassi community neither belongs to Cameroun nor Nigeria.)

Synonyms

bottom, ikebe, ukwu

Translations

  • English: buttocks