because

(Redirected from Because)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English because

Pronunciation

  • bɪ̀kôs

Play Play

Adverb

  • Word we de dey take show why someting be as e dey.
  • Make dem no because of firewood, continue to dey lose trees.  — (bbc__97445, They did not allow the need for firewood all progressive deforestation.)
  • E fit be because of the good thing wey dem do, or because dem get level pass us.  — (jw__31514, it may be as a result of their goodwill or the fact that they are superior to us.)
  • Na because of wetin?  — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__106, Why is that?)
  • Na so because Matthew write many things about Joseph.  — (jw__24297, It is as it is because Matthew wrote a lot of things about Joseph.)
Wheder I because of you circumcise Taju we go see.  — (deuber__5657, You will have to explain to me whether or not I circumcised Taju for your sake.)

Synonyms

Translations

  • English: because