bigman

(Redirected from Bigman)

Naija

Etymology

From: English big and man

Pronunciation

  • bígmân

Play Play

Adjective

  • Person wey get money well well and wey people dey respect.
  • Na bigman dey become chief for village.  — (It's only a rich man that can become a chief in the village.)

Synonyms

Translations

  • English: moneybag