bitterkola

(Redirected from Bitterkola)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bitter and West African tropical kola nut tree wey de dey see well well for Naija. Botanical name na Garcinia Kola

Pronunciation

  • bìtàkólà

Play Play

Noun

  • Fruit wey no dey sweet wey de dey chew take clean belle and wey dey work good work for body.
  • I dey chop bitterkola.  — (Egbokhare_2021, I am chewing bitterkola.)
  • Bitterkola and kolanut follow for wetin de dey give elders for village.  — (NSC_2021, In the village, elders are the ones that receive bitterkola and kolanuts.)

Related forms

Translations

  • English: Garcinia Kola