bomaboy
(Redirected from Bomaboy)
Naija
Etymology
From: Name of place Burma and English boy (Dis na name wey come from di name wey dem give army people wey come back from Burma war)
Pronunciation
- bɔ́màbɔ́ì
Noun
- Person wey rugged wey be jaguda.
- Im pikin don become bomaboy. — (His/her child is nows a ruffian.)
- Children for Yaba garage ehn, na bomaboy plenty for deir midst. — (Majority of the children found at Yaba motor park are thugs.)
Synonyms
Translations
- English: thug, ruffian, miscreant