brokinplate

(Redirected from Brokinplate)

Naija

Alternative Form

Etymology

From English break and plate

Pronunciation

  • bròkìnplêt

Play Play

Noun

  • Any kind plate wey fit quick break if e fall for ground.
  • Easy o, na brokinplate you hold so o!  —  (Be careful, those are ceramic plates you are holding!)
  • Na only brokinplate de dey use serve am.  — (There only serve him/her with ceramic plates.)

Translations

  • English: ceramic plate, glass plate