bushito

(Redirected from Bushito)

Naija

Etymology

From: English bush

Pronunciation

  • bùʃítò

Play Play

Noun

  • Girl wey no get level.
  • I dey look for bushito.  — (I am looking for a local girl.)
  • No dey look dat babe like sey she be bushito, she be sabiperson!  — (Don't consider that girl to be local, she is exposed.)

Translations

  • English: local girl