bushman

(Redirected from Bushman)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bush and man

Pronunciation

  • búʃmân

Play

Adjective

  • Man wey no get level. /Man wey dey local
  • Leave am, na bushman e be o.  — (Ignore him! He is a barbarian.)

Translations

  • English: barbarian