candle

(Redirected from Candle)

Naija

Etymology

From: English candle

Pronunciation

  • kándù

Play Play

Noun

  • Wetin dey use dey put light wey get wax and small rope for inside.
  • Charly DeFrancesco na former model and candle maker.  — (bbc__25153, Charly DeFrancesco was a former models and candle maker. )
  • Many Christians dey light candle, plenti lights plus fireworks wit beta music inside church to celebrate.  — (bbc__65298,Many Christians are lighting candles and shooting fireworks with loud music in church to celebrate. )

Translations

  • English: candle