canopy

(Redirected from Canopy)

Naija

Etymology

From: English canopy

Pronunciation

  • kánōpì

Play Play

Noun

  • Wetin be like small house wey de dey use iron pole dey do make e stand, wey dem dey use do party.
  • Stay inside dat canopy make rain no beat you.  — (Stay under the canopy so that you will not be drenched by the rain.)
  • No be everbody like to do party for hall, some of dem dey like to do am under canopy.  —  (Some people do not like to do their parties in a hall, others prefer to use tents.)

Translations

  • English: tent