carrygo

(Redirected from Carrygo)

Naija

Etymology

From: English carry go

Pronunciation

  • kárígô


Interjection

  1. Make person comot for where person or someting dey.
    • If you reach dere, tell dem say na me send you, carrygo!  — (If you get there, tell them I sent you off you go!)
  2. Make person wish sey wetin person want do go well.
    • Your car na better machine, carrygo jare, noting do you.  —  (Your car is a really impressive machine, Godspeed, you are alright!)

Translations

  • English: off you go, godspeed