chikito

(Redirected from Chikito)

Naija

Etymology

From: Mexican chikito

Pronunciation

  • tʃìkítò

Play Play

Noun

  • Young girl wey fine.
  • I like di chikito.  — (I like the girl.)
  • Look well o, make e clear if she be chikito or mamito wey dey use makeup dey disguise.  —  (Look carefully and see if she is a young lady or she is just an older lady with a lot of makeup.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: girl