coaltar

(Redirected from Coaltar)

Naija

Alternative Form

kota

Etymology

From: English coal and tar

Pronunciation

  • kòtá

Play Play

Noun

  1. Di tick black water wey de dey mix wit stone and sand take put for road make e smooth for motor to pass.
    • Di road na coaltar.  — (The road is tarred.)
  2. Di road wey dem use di tick black water wey de dey mix wit stone and sand take make.
    • No let all dese small small children dey play ball for coaltar, moto fit dey pass.  — (Don't let these kids play football on the tarred road, a car may be passing by.)

Translations

  • English: asphalt road , tarred road