conductor

(Redirected from Conductor)

Naija

Etymology

From: English conductor

Pronunciation

  • kɔ̀ndɔ́tɔ̀

Play Play

Noun

  • Person wey dey work for driver of moto dey collect money from passengers give driver.
  • Na di conductor steal di phone.  — (It's the bus boy who stole the phone.)
  • You must get conductor before people go enter BRT bus.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__75, You must have a conductor before people can board BRT bus.)
  • Na di day conductor slap me na im I begin suspect say dose guys dey smoke igbo.  — (The day I got slapped by a bus conductor was when I actually believed they smoke indian hemp.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: bus conductor