cornercorner

(Redirected from Cornercorner)

Naija

Etymology

From: English corner

Pronunciation

  • kɔ̀nàkɔ́ná

Play Play

Adjective

  • When person no dey straight forward.
  • All dese cornercorner things wey you dey do, e go finish you o.  — (All these sneaky things you do will put you in trouble.)
  • Di man sabi cornercorner way die!.  — (The man's ways are very crafty.)

Synonyms

Translations

  • English: cunning, crafty