coro

(Redirected from Coro)

Naija

Etymology

From: English corona virus

Pronunciation

  • kòró

Play Play

Noun

  • One kind sickness wey dey do person wey be sey di person no fit dey bret well.
  • E don carry coro.  — (He has contracted corona virus.)
  • Coro just come like play like play con scatter 2020 for person.  — (The coronavirus slowly began and ruined 2020.)
  • Baba Junior say to wear mask come dey wash hand everytime go pursue coro.  — (Wearing a mask and washing of hands will prevent the spread of corona virus, says Junior's daddy.)

Translations

  • English: corona virus