coverbeer

(Redirected from Coverbeer)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cover and beer

Pronunciation

  • kɔ̀vàbjɛ̂

Play Play

Noun

  • Na di cover wey dem dey put for beer and oder bottle.
  • De don remove di coverbeer.  — (They have removed the bottle cap on the beer.)
  • We use coverbeer take play well well wen we be pikin.  — (When we were kids we played with beer caps.)

Translations

  • English: beer bottle caps, bottle caps