crawcraw

(Redirected from Crawcraw)

Naija

Alternative form

Etymology

From English: crawl

Pronunciation

  • krɔ̀krɔ́

Play Play

Noun

  • Wetin dey comot for person skin wey dey scratch person.
  • Crawcraw just full dat your pikin head.  — (Your son has scabies all over his head.)
  • You get crawcraw for yansh.  — (You have scabies on your buttocks.)

Translations

  • English: scabies