cuchinchair

(Redirected from Cuchinchair)

Naija

Etymology

From English: cushion and chair

Pronunciation

  • kútʃìntʃɛ̂

Play Play

Noun

  • Chair wey be sey dem use foam put ontop di wood con cover am with clot.
  • Dem get cuchinchair for di house.  — (They have upholstery furniture in their house.)

Translations

  • English: upholstery furniture