curving

(Redirected from Curving)

Naija

Etymology

From English: curving

Pronunciation

  • kɔ́vìn

Play Play

Noun

  1. Football wey person play wey bend.
    • Na curving Messi use score.  — (Messi scored by making the ball bend in a certain direction.)
  2. When person dey use style dey dodge person.
    • Na curving dat babe dey do you.  — (That lady is avoiding you.)

Translations

  • English: banana kick, reject