dabaru

(Redirected from Dabaru)

Naija

Etymology

From: Yoruba daru (to scatter)

Pronunciation

  • dàbàrú

Play Play

Verb

  • Make dem spoil or scatter someting.
  • Edidiong dabaru everyting.  — (Edidiong disrupted everything.)
  • Dem still wan dabaru di whole ting.  — (deuber__6462, They still have the intention of interrupting the whole thing.)
  • But Rotimi warn say some tins wey di kontri dey face fit dabaru di good plans wey Emefiele get.  — (bbc__21601, Rotimi warned that the situation of things in the country, might disrupt the good plans Emfiele had set in place.)

Translations

  • English: to disrupt