dem

(Redirected from Dem)

Naija

Etymology

From English: them

Pronunciation

  • dɛ̀m

Play Play


Pronoun

  1. Word wey de dey use dey talk about people or someting minus di person wey dey talk and di person wey e dey follow talk di talktalk.
    • Dem give me cup.  — (They gave me a cup.)
    • Because me, and dem no dey relate.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)
    • And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for dem to am.  — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)
  2. Wetin person dey use show respect for somebody
    • Dem dey call you.  — (They are calling you.)

Translations

  • English: them

Particle

  • Wetin dey use talk about someting wey pass one.
  • Pikin dem.  — (The children.)
  • Mama dem, train up your pikin dem o, so dat dem no go call you devil woman tomorrow.  — (deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)

Translations

  • English: plural marker